Friday, September 20, 2024
Entertainment

Nigeria election: 2023 election campaigns in pictures – BBC.com

31views

Wia dis foto come from, Twitter/@Tinubu/Obi/Atiku
Campaigns for Nigeria 2023 general election don dey intensify as e remain less dan 14 days for di Presidential and National Assembly campaigns to end.
Di presidential election go hold on 25 February according to di Independent National Electoral Commission (INEC).
Na 18 candidates from different political parties dey contest for di kontri presidential elections and dem be;
However, out of dis 18, four candidates and dia political parties na im dey very popular among Nigerians wey don carry dia campaigns across di kontri.
Dis four candidates na; Peter Obi of Labour party, Atiku Abubakar from di Peoples Democratic Party, Asiwaju Bola Tinubu from di All Progressives Congress and Rabiu Musa Kwankwaso of di New Nigeria People Party.
End of Recommended articles
Here na fotos from di campaigns wey dis four leading leading political parties and dia candidates dey do inside di kontri.
Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi
Peter Obi enta Aba, Abia State for campaign
Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi
Peter Obi carry waka go Abeokuta, Ogun state for campaign
Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi
Peter Obi carry waka go Ebonyi state for campaign
Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi
Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi
Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi
Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi
Wia dis foto come from, Twitter/Peter Obi
LP presidential candidate visit Kwara State
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
Atiku Abubakar carry campaign go Bayelsa
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
Atiku Abubakar carry campaign go Minna
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
Ebonyi State
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
PDP presidential candidate carry campaign go Kebbi
Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat
Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat
Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat
Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat
Asiwaju Bola Tinubu carry campaign go Katsina State
Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat
Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat
Tinubu carry campaign enta Ekiti State
Wia dis foto come from, Twitter/@atiku
Tinubu carry campaign enta Osun State
Wia dis foto come from, Twitter/@officialabat
Wia dis foto come from, Twitter/@KwankwasoRM

Nigeria election body, INEC don fix 23 February 2023 as di last day for campaigns by political parties for di Presidential and National Assembly wey go take place for 25 February 2023.
While di last day for campaigns for di Governorship and State Houses of Assembly election 9 March 2023. Then di election go come shelle 11 March 2023.
Accoding to di section 94(1) of di Electoral Act 2022, campaign for public by every political party shall begin 150 days before di election day and end 24 hours before dat day.
Di Nigeria 2023 election dey come afta di last general poll wey di kontri do for 2019 – wey di current president, Muhammadu Buhari for win.
© 2024 BBC. De external site no concern BBC. De way wey we de take go external link.

source

Leave a Response